Kpakpangolo ft. Styles Green Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Money want put me for trouble o
Oohh oh
Ehh eeehhh
Oohh oh
Aii
Kpakpangolo (kpangolo)
Kpakpangolo (kpangolo)
Kpakpangolo (kpangolo)
Kpakpangolo (kpangolo)
Odumo
Ogene
Odumo
Ogene
Odumo
Ogene
Ogayara
Suru ya ya ya
Suru ya
Suru ya ya ya
Suru ya
Suru ya ya ya
Suru ya
Men dem no dey talk
Dem no dey shout
E dey show for body
If you no see you go smell the odour
E be like daily bread
How I dey focus on the mulla
As I wake up for my bed
So no dey carry me dey run around
If you owe me make you pay me
Make me and you no come dey play kpangolo
Hmm
Na you go tire
See my money
I no dey use am play
Shey you want dey whine me
Wetin you see na im you go take
If I holla and you no get my paper
Na that time we go do
Kpakpangolo
Kpakpangolo
If you owe me make you pay
Cos if you run
Wetin go follow no be child's
Ojoro
Na wetin I no like
No come dey play me like omomo
Kpakpangolo (kpangolo)
Kpakpangolo (kpangolo)
Odumo ogene
Ogayara
Suru ya ya ya
Suru ya
Suru ya ya ya
Suru ya
Suru ya ya ya
Suru ya