
Gum Body Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ahhhhh
Ahhhhh
Ahhhhh
Mmhhh
Me no get time to dey play nana
(nana o)
Shey you go come make you chop bana
(nana o)
Your bum shut all dem bad man down
(nana o)
Girl you know your body confirm
Confirm
Girly ma nogede
Come make we gum body o
So many things we go do on the low
Make you no cast story o
Ma nogede
Come make we gum body o
So many things make we keep am on the low
Make you no cast story o
(Cast story o)
(yeah yeah)
Girly ma pariwo o
No go the let them know o
Ma pariwo o
No go the let them know wo wo
Girl see ma pariwo o
No go the let know o
Ma pariwo o
No go the let them know wo wo
Anytime you call me I go come for ya
Run a marathon for ya
Gimme love I no go do you wrong uh un
Girl me follow you around
Me and you we got a bond
Stronger than anything ever relate
Me I know say nothing fit to break us
E no matter wetin them talk I boycott
Only me and you dey meji meji
I no want hear say any matter occur odo
Girly ma nogede
Come make we gum body o
So many things we go do on the low
Make you no cast story o
Ma nogede
Come make we gum body o
So many things make we keep am on the low
Make you no cast story ooh
(Cast story oh yeah yeah)
Girly ma pariwo o
No go the let them know o
Ma pariwo
No go the let them know wo wo
Girl see ma pariwo o
No go the let know o
Ma pariwo o
No go the let them know wo wo
Girl see ma pariwo o
No go the let know o
Ma pariwo o
No go the let them know wo wo
Girl see ma pariwo o
No go the let know o
Ma pariwo o
No go the let them know wo wo