Ajeh Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
(Gimme book and pen make I sum)
(Gimme book and pen)
Gimme book and pen make i sum my life (my life)
So many things I don see with my eyes (my eyes)
Sheybi dem talk sey the boy no go blow (go blow)
(Mmm Olowun)
So I show dem life na turn by turn (turn by turn)
Ajeh
Ajeh, Ajeh, Ajeh, Ohh Ajeh
Ajeh
Ajeh, Ajeh, Ajeh, Ohh Ajeh
(Mmm)
Ajeh
Ohh Ajeh, Ajeh, Ajeh, Ohh Ajeh
(Mmm)
Ajeh
Ajeh, Ajeh, Ajeh, Ohh Ajeh
(Mmm)
I remember when I started e been de look easy
Nobody tell me Omo e no easy
Industry fake love too much deceiving
Walahi Talahi e been no easy peasy
Only a few been de play my song
Only a few been de post my song
Depression almost full my cup (mm, almost full my cup)
Gimme book and pen make i sum my life (make I sum my life)
So many things I don see with my eyes (so many things wey be sey I don see with my eyes)
Sheybi dem talk sey the boy no go blow (sheybi dem talk sey I no go blow)
So I show dem life na turn by turn (turn by turn)
(Mmmm…)
Back then nobody been love me when I been no get
Sey now my heart is cold and my wrist is froze
Am now the plug dem wan be the socket
Haha, now I no de look their way
Dem wan look my face, me and you we no fit dey
We are not mates
Now you don know my worth you wan de you wan de (Olomaje)
Gimme book and pen make i sum my life (Ajeh, Jeh, Jeh)
So many things I don see with my eyes (Ajeh, Jeh, Jeh, Jeh)
Sheybi dem talk sey the boy no go blow (Ajeh, Jeh, Jeh, Jeh)
So I show dem life na turn by turn