![Omalicha](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/06/25/899167caedb7442c8d5cfac5a972e8ad_464_464.jpg)
Omalicha Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
My baby ochanamacha
Ochanamacha
Omalicha
Oyibo Baby Okararaka
My baby ochanamacha
Ochanamacha
Omalicha
Oyibo Baby Okararaka
Why u wanna play me ojoro
(Why you wanna play)
Why u wanna do me wayo
(Why you wanna do me ooh)
This thing you do me make me kolo
(This thing wey you do me ooh)
Oya make u follow me enter moto
(Mmm..)
My baby ochanamacha
Ochanamacha
Omalicha
My oyibo baby okararaka
(Mmm..)
Can we do this on a low-key
(Low-key)
Because I don’t wanna loose you
(Mmm)
Girl your body very sexy
(Sexy)
And I can’t trade you for nothing..
Anytime u call my phone I go pickup
(Pick-up)
Because I know sey many men de your DM
But na weytin dem want na me get am
Na me get am
Na me get am
Oyibo girl wey sabi
Whine and pause oh baby
Slow am down mapami
Shake am cause tsunami
The way the matter go
Shey e watago
Obalawam ishi
Me I can’t let her go
Omalicha mo
Na you I go follow
Anywhere you go
I must to follow go..
Ochanamacha
Omalicha
My Oyibo Baby Okararaka
(Mmm..)
Ochanamacha
Omalicha
My Oyibo Baby Okararaka
(Mmm..)
Ochanamacha
Omalicha
My Oyibo Baby Okararaka
Oyibo girl wey sabi
Whine and pause oh baby
Slow am down mapami
Shake am cause tsunami