Respect Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I'm out here
Tryna get some opportunities
Put some respect
When you're talking to me
Fake check up's ain't working on me
Too many people
Ain't worth it for real
Reciprocate energy
Make you no regret something's
It a whole different thing
When them demons unleash
I'mma Turn up the vibe
Put the rythm on key
See me counting blessings
All my life uh weii
I've been working all night long
You know say life nah turn by turn
Everything go turn bygone
Many nonsense go stop
When I don buy gun
Can't let no
I can't let nobody
Come dey control me
Shema no dey wey go console me
Mo farabale farabale fa Igbo mi
Ma gbo Orin je nkan to ma yo mi
I Can't let no
I can't let nobody
Come dey control me
Shema no dey wey go console me
Mo farabale farabale fa Igbo mi
Ma gbo Orin je nkan to ma yo mi
Hmm I've been counting blessings
Coming at me way
Real life check
You know say money no be paper
Roll me a blunt
I want some money for me hand
I don't really mind
If I could make millions tonight
But it's a hard life
Wey we dey live for naija
Hard life wey we dey live for naija
It's a hard life wey
We dey live for naija
But it's a hard life wey
We dey live for naija
Hard life wey
We dey live for naija
It's a hard life
Wey we dey live for naija
If I sight the money once
Omo nah to gbe ja
I'm out here
Tryna get some opportunities
Put some respect
When you're talking to me
Fake check up's ain't working on me
Too many people
Ain't worth it for real
Reciprocate energy
Make you no regret something's
It a whole different thing
When them demons unleash
I'mma Turn up the vibe
Put the rythm on key
See me counting blessings
All my life uh weii
I've been working all night long
You know say life nah turn by turn
Everything go turn bygone
Many nonsense go stop
When I don buy gun
Can't let no
I can't let nobody
Come dey control me
Shema no dey wey go console me
Mo farabale farabale fa Igbo mi
Ma gbo Orin je nkan to ma yo mi
I can't let no
I can't let nobody
Come dey control me
Shema no dey wey go console me
Mo farabale farabale fa Igbo mi
Ma gbo Orin je nkan to ma yo mi
But it's a hard life
Wey we dey live for naija
Hard life wey
We dey live for naija
It's a hard life
Wey we dey live for naija
It's a hard life
Wey we dey live for naija
Hard life wey
We dey live for naija
It's a hard life
Wey we dey live for naija