Lil Durk Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Omo ologo emmynizz
Omo ologo emmynizz
Omo ologo emmynizz
Omo ologo emmynizz
Omo ologo
I don Hīgh
Oju ti di e be like say i wan cry
On a slow-mo e be like say i don wise
To dey go my house e dey be like long ride
E dey be like long ride omo
Oga ade try mind your business
And I'm tryna find my way out of this mess
Omo oba I say make I try pull my singlet
But if I do won ma mo pe otilo otilo far
Always on point i dey sit up oh
Ahh omo werey lil durk oh
I dey sing shege mo ko hip hop oh
If no be God I for give up oh
Oshey makaveli ogbeni
Tobafe kan abu ku gan dan dan ofe ni
No dey use your Niggas them dey compare me
Omo anno be their mate rara won be ni
Say nah me be the don idan omo Oromi kini scores
Money be my portion you've got to give me cut
E lo majo kin ma watch you know I don't give a fuck
Won'i e'fe gbe mi lo court e fe fa matter to ma cut
I sabi as I dey do my thing on me
Make I ball make them put their bills on me
I don tell my mama say don't you worry
Tell them make them no dey give me no worries
I sabi as I dey do my thing on me
Make I ball make them put their bills on me
I don tell my mama say don't you worry
Tell them make them no dey give me no worries
Always on point I dey sit up oh
Ahh omo werey lil durk oh
I dey sing shege mo ko hip hop oh
If no be God I for give up oh
Oshey makaveli ogbeni
Tobafe kan a'buku gan dan dan ofe ni
No dey use your niggas them dey compare me
Omo anno be their mate rara won be ni
Always on point I dey sit up oh
Ahh omo werey lil durk oh
I dey sing shege mo ko hip hop oh
If no be God I for give up oh
Oshey makaveli ogbeni
Tobafe kan a'buku gan dan dan ofe ni
No dey use your niggas them dey compare me
Omo anno be their mate rara won be ni
Won be ni
Won beni
Rara won be ni