Backwoods Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Omo na who hold the ganja na
Ohhh No dey hold am too much
This thing na tiki taka
Na Puff puff pass
Na who get the kpo for the crusher
Abeg I wan feel am
Shey na La La
Abi na the one wey dey make men kolo
Omo no be small smoke
See my guy for the couch there hin don go
Location
Canada
Hin pass out
Even with hin Kala
E remain small I for don disfigure
If no be say I be action figure
Body wan rigor mortis
But I standa
Nobody notice
After all me I no be novice
Still light am up then I puff puff pass
Angle
Up through
Look well
Bros na just one tap
Barnies wey dey kprass sef dem still wan lap
Oya call the baron make hin bring one ounce
La La
Coded
No stress cuz the boy is loaded
Oya pass me the kpo
Backwoods backwoods backwoods backwoods backwoods backwoods
Oya pass me the kpo
One two one two
If the kpo no last
We go still buy brew
And I know she likes it
She dey puff am like na nothing
One two three
Now her eyes don dim
Said I look like shallipoppi
If e too green we go lace am with bass
That way sef e go go round the mass
Blow for hotel make the whole lobby cast
If you no smell am you go hear am
Sound it
Come on baby girl let's have a blast
Smoke one tie make you forget your past
You repel men but na me you attract
If them no like am make them Shaun
Leave
When them pass the kpo
I dey intercept
Like defender imma give you right back
If no Messi then emi Ronaldo
Na who roll the kpoli
Them say na Rol& O
Hmm
Haa
Blow am for air
Me and this kpo na better love affair
No dey stretch hand
comot for here
I say no dey stretch hand
Aboy comot for here
Oya pass me the kpo
Backwoods backwoods backwoods backwoods backwoods backwoods
Oya pass me the kpo
One two one two
If the kpo no last
We go still buy brew