Muje Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Na which kain country be this
Everything rising ASAP
How I wan live with clear eye
Abeg call my dealer make hin bring medicine
Maza I don land for Abuja
When the CL pay
Dan Allah ka ba ni nawa ne
Cuz the shege wey I dey see for here
E Fit turn man to banza
Other people dey move forward
But for my country dem dey muje baya
Government dem dey hoard the dollar
Top men dem dey go through corners
To secure the bag
Dem dey muje baya
Left right
Like sey them be soldier
Na for their pocket
Wey them pack the kaya
No wonder dollar dey rise
While Naira dey muje kasa
See
My fuel tank e don empty
My last ten K and e no last me
Na hin person go say make I on AC
Comot this your hand no dey try shake me
Or you no dey see say the problem plenty
For my country dem dey run us iskanchi
Hmph
Ama ni ma dan iska ne
Other people dey move forward
But for my country dem dey muje baya
Government dem dey hoard the dollar
Top men dem dey go through corners
To secure the bag
Dem dey muje baya
Left right
Like sey them be soldier
Na for their pocket
Wey them pack the kaya
No wonder dollar dey rise
While Naira dey muje kasa
See
My fuel tank e don empty
My last ten K and e no last me
Na hin person go say make I on AC
Comot this your hand no dey try shake me
Or you no dey see say the problem plenty
For my country dem dey run us iskanchi
Hmph
Ama ni ma dan iska ne