So much Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2024
Lyrics
Uhh uhhh
Verse 1:
If I don’t feel special
My inner mind does so
I am grace from God
Mama said I was born so
This baby no be just like that
No
The way I feel special
The feeling no be minor
I am joy to most
And to those wey Dey hate o
This paddy no be just like that
No no
Bridge:
If e get as e do you
Feel free to Dey let me know
Make you no go die solo
My matter be like virus
E Dey kill so slow
(2x)
Chorus:
Why get upset
Is my blessings too much
And then why get upset
It was hard work so what
I still don’t even know why you hate
When I no even know your name
You see I am success
I am what I believe
I am what I think
Don’t be mad at me
I hope you find love and peace
Na all I fit wish you like this
Verse 2:
This na to you and you
Wey Dey listen to me
Even you from afar
Wey dey vibe my lyrics
The voice na Devine
And the words na my gospel
The gospel according to this one apostle
The words na advise
At the same time na warning
To those wey dem lifestyle
No sexy ah ah no no
Bridge:
If e get as e do you
Feel free to Dey let me know
Make you no go die solo
My matter be like virus
E Dey kill so slow
If e get as e do you
Feel free to Dey let me know
Only if you show me love
I swear I go show you road
Chorus:
Why get upset
Is my blessings too much
And then why get upset
It was hard work so what
I still don’t even know why you hate
When I no even know your name
You see I am success
I am what I believe
I am what I think
Don’t be mad at me
I hope you find love and peace
Na all I fit wish you like this
Ah ah ahhh
Ah ah ahhh
Oh oh oh oh oh oh