I’m (don’t give a damn) Lyrics
- Genre:Classical
- Year of Release:2023
Lyrics
I’M
Hook:
I am
Who I am
You be you
Don’t give a damn
I am
Who I am
Who be you and
Who be them
Dem don try
But lastly I shock them
E no get as e wan be
I ready face another ten
Verse 1:
You Dey show chest
Who you fit fight
On a good day
We no fit jam eye
I go run into you and your full crew
And nothing wey you go fit do
I turn left
And I turn right
And all I see na dead men/
dirty ass grown men
who can’t fit impress men/
them ideology not clear,
the ugly,
the hoes
and the crooks all na you
You bad for hustle
And good for crime
Any planned evil
No go survive
Paid a lot for prize
That your mean look
Na nonsense
You be hard man specimen
Who you dread
Na my twin bro
On that am confident
Verse 2:
B ack inna me hood/
Towards me non rude/
Just a brilliant kid/
Looking sharp and so cool/
Boy with a style/
That you never seen/
Boy getty swag/
Looking fresh and clean/
Dressing all nice/
Like am on blind first date/
Dressing with class/
What a recent update/
Burning all time/
Catch a nigga with lighters/
See me in my hood/
Steady burning in the corners/
If I get too high/
Then I got ma shades on/
If I get sober/
Surely got ma weed on/
Steady on my lane/
No chuck mouth for ma yan/
Current never late/
Reason why am outstanding/
Whiskey, and a park of cigarettes/
Steady on my posession/
Never saperate/
Fine chicks and hot babes we don’t date/
Only work around with boys/
With respect and brain/