Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

[intro]

So many people do not like me ,criticize me,

I think I know the reason

because I no get Bentley

But my blessing go shut up

when Dem dey my front they no go fit look up

When I dey party people dey drink up, People dey link up

I close my ears to what people talk, I dey watch dem talk

I go just they watch

2H no get time for anyone, I go just dey run

I know girls go come, Way go give me joy


They are plenty, way wash me like Omo

Because me no get motor, wan de mo pe omo ologo

Now they follow, follow me dey go show

Tan tun fe ya photo ,Awon Omomajilo motor

You see people always tell me no no

Because I never blow, wan de mo pe omo ologo

But dem plenty , tan tun fe ya photo

Tan shey tan lati to, Awon Omomajilo motor.


All the way they ma come nonstop

People try to bring me down

They ma badmout me nonstop

But na them now dey go slow

All the way am going to the top

No one can stop me now

Like a porche I cant go slow

Dem dey look me like a photo

Like a badman I ma blow their mind

Living my life omo I be star

Run the show down now till we all go

Am a badman like Pinocchio

Who you epp? Who you sup?

Who you epp? Who you sup?

Who you epp? Who you sup?

Who you epp? Who you sup?

If you no like me shut up

If you no like me F-ck off

If you no like me shut up

If you no like me F-ck off


Omo to jo Mummy, to tun jo Daddy

Shey you dey feeling the vibe, shey you are loving the vibe

Omo to jo Mummy, to tun jo Daddy

Shey you dey feeling the vibe, shey you are loving the vibe

When I get nothing, nobody knows me

Now I get something, they want to know me

Mo sa fun aye, aye akamora, mori aye mosa, aye akamora

Ti oba lo owo wan ma wa e, To ba sun wan ma ji e

Eniji lo de gba ope, hustle ko te pa mose [oti ye e]

Shebi eni to sun lo go Shebi eni to sun lo go [ohun lo go]

Omo to ji lo gba ope Omo to ji lo gba ope


They are plenty, way wash me like Omo

Because me no get motor, wan de mo pe omo ologo

Now they follow, follow me dey go show

Tan tun fe ya photo ,Awon Omomajilo motor

You see people always tell me no no

Because I never blow, wan de mo pe omo ologo

Now dem plenty , tan tun fe ya photo

Tan shey tan lati to, Awon Omomajilo motor.

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status