On A Low Key ft. Toolani Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Hey aaah!!
Boy 2H ooo. Oh no no no!!
They be wan talk and I full ground, men them know me like bazooka.
I dey go through like manchine gun, Fucking ride them like a king Kong
But you dont know me And you rush to judge me. Cus i dey low key, I dey Hustle gan ni.
Cus you dont know me And you rush to judge me. Cus i dey low key, I dey Hustle gan ni.
I dey pray everyday oluwa make things just dey come my way.
As i dey get my pay Make i dey gba holiday.
I dey grind everyday oluwa make i no go dey shalaye.
Kin ma se ya ile gbe, Lowo araye!!
I dey pray everyday oluwa make things just dey come my way.
As i dey get my pay, Make i dey gba holiday.
I dey grind everyday oluwa make i no go dey shalaye.
Kin ma se ya ile gbe, Lowo araye!!
On a lowkey, everyday wake up with a notice.
If you know me I dey pay my bills with my OT.
See, ah I be OG as in that maga wey you no give.
And I own this, am a big call guy you should know this.
What do we call this? If na love ama pompom this.
No bi Nkwobi olorun owo mi gbogbo yin maa bi.
They no fit call me cos for them dey don talk dey wan injure me.
They no favour me dem dey try make we fall they no fit God me!
Aye yii dun gan, ki emi mi gun gan, kin maa se sun lo, olorun ki owo mi po gan.
They be wan talk and I full ground, Men them know me like bazooka .
I dey go through like manchine gun, Fucking ride them like a king Kong.
But you dont know me, And you rush to judge me.
Cos i dey low key, I dey Hustle gan ni
Cosm you dont know me, And you rush to judge me.
Cos I dey low key, I dey Hustle gan ni
On a low key, I dey find that girl wey dey blow kiss,
We go faaji, every Wednesday for the oldies.
You be slay queen, why only kom be novice.
You be virgin, but u kom tell me say u ready.
I go back up this, say one day I go need all these.
How do you do these, see that girl she dey make me freeze.
I be upcomer, for my song I dey sing proper.
I be shot stopper, and for field I dey shoot keeper.
I be nicompoo, for the love I go give to you.
I dey think of you, everyday I go dey for you.
They be wan talk and i full ground
Men them know me like bazooka
I dey go through like manchine gun
Fucking ride them like a king Kong
But you dont know me, And you rush to judge me.
Cus i dey low key, I dey Hustle gan ni.
Cus you dont know me, And you rush to judge me.
Cus i dey low key, I dey Hustle gan ni
I dey pray everyday oluwa make things just dey come my way.
As i dey get my pay, Make i dey gba holiday
I dey grind everyday oluwa make i no go dey shalaye.
Kin ma se ya ile gbe, Lowo araye!!
I dey pray everyday oluwa make things just dey come my way.
As i dey get my pay, Make i dey gba holiday
I dey grind everyday oluwa make i no go dey shalaye.
Kin ma se ya ile gbe, Lowo araye