Holy Father Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Go I know what I want and I'll get it
If I see what I like I'll buy it
So far money dey to afford it
I no fit afford to dey chop shit
Only me sabi wetin
Wetin this my eyes don see
Sapa been show me something
I start to dey claim say me I dey lowkey
Oya wo le le wo le le
If you know wetin good oya make you sa de le
Oya kukere kukere
Till the main money come oya try to dey kukere
Agba Baller
If you know where the money dey make you fall out
Baba Fela
Na him I tap this inspiration wey me dey churn out
Holy Father
Just dey bless your son make I no go burn out
Holy father
Just dey bless your son make I no go fall out
Where the shawties dem dey
Make dem bring body come play
All my guys dem say
Say dem don dey ready to pay
When money no dey
My guy I swear you no go funny
When money come dey
All your dry jokes dem go come dey funny
Oya wo le le wo le le
If you know wetin good oya make you sa de le
Oya kukere kukere
Till the main money come oya try to dey kukere
Agba Baller
If you know where the money dey make you fall out
Baba Fela
Na him I tap this inspiration wey me dey churn out
Holy Father
Just dey bless your son make I no go burn out
Holy father
Just dey bless your son make I no go fall out
Oya wo le le wo le le
If you know wetin good oya make you sa de le
Oya kukere kukere
Till the main money come oya try to dey kukere
Holy Father
Just dey bless your son make I no go burn out
Holy father
Just dey bless your son make I no go fall out
Bless your boy make I no go
Bless your boy make I no go go go