Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Go!


This na the life wey I choose to live

And I go live am with all my might

Bad belle dem no go believe


Dem been dey think say I no go be

Become wetin God don sign for me

Dem no be Jah wey dey give me life


Oh my oh my God (God)

Wetin world people want (want)

And if I come give them all

Dem go still find some fault


Oh my oh my God (God)

Wetin world people want (want)

And if I come give them all

Dem go still find some fault


That's why I dey sing

Halle, halle, halle

Me I dey pray I dey sing Halle

Run to my God he dey give me power I dey use to dey see another day

Halle halle halle halle

Run to my Jah as I scream halle he dey Give me power and dey light my way Bad belle make dem clear my way for me


All of my people no dey sin at all

Na the one you do dem go use take talk

Carry your matter like dem bad network

By the grace of God I can never go down


Truth be say I no get enemy

But na why dem dey te le mi

Y'all can't stressy my energy

Oh oh


Oh my oh my God (God)

Wetin world people want (want)

And if I come give them more

Dem go still want some more


Oh my oh my God (God)

Wetin world people want (want)

And if I come give them more

Dem go still want some more


That's why I dey sing

Halle, halle, halle

Me I dey pray I dey sing halle

Run to my God he dey give me power I dey use to dey see another day

Halle halle halle halle

Run to my Jah as I scream halle he dey Give me power and dey light my way Bad belle make dem clear my way for me


Make una allow me Dey my own

Live your life make I live my own

When e tight you still call my phone


Oh my own

When shall I see my own

When shall I see my own

When shall I see my father

Ah ah

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status