Never Stop ft. Davo Smith Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Life been DĒY show me shege
Since I clock 17
Man DĒY struggle to survive omoh how e go be
Wetin me I DĒY think different from wetin u DĒY think
Make my enemies no die make dem fit see me win
Koma sala baro
Elija mk I no dey borrow
Me no wan no sorrow
Omope ma gbera kosi ishoro
Chorus
Yee yee ah
Me no fit stop oh
Tell me how me I wan chop
I must to get to the top oh 2x
Still pushing ni ain't give up
Keep calling my name eduro mon bo
To ba kan emi ni kan
Addicted to the grind
Keni kon malo whine
When I wake oo
Chase my way up oo
When my name go show
Reason I no slow
Make I meet up oo
I don promise oo
Chorus
Yee yee ah
Me no fit stop oh
Tell me how me I wan chop
I must to get to the top oh 2x
Verse 2
Them go chop ham oh
As I give them dem feel ham oh
Oluwa dawun oh
Show me mercy Kemi ma damu hmm
Why you dey pray
Na why I dey grind
Kilo kanmi kemi shati shine
Duro timi I swear e go be
And I wouldn't be the same
And it's wouldn't be delay
Yee yee ah
Me no fit stop oh
Tell me how me I wan chop
I must to get to the top oh 2x