Do Things Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Many things Bobo wan do
Pray to God Make I they okay
Hear my sing make you feel okay
Make you feel alright
Because
I wan Jaiye I wan ra ile
Mofe shaye mofe rale
Pickie maye make we fly way
Oluwa send that your blessing
Make I work make I paid double double
Oluwa send that your blessing
I Dey work I Dey pray
Ano losses guide
Oluwa send that your blessing
I wan give
No more pain
No more sorrow
Oluwa send that your blessing
I wan give no more pain no more sorrow
Ode mo midada
You remember that time
Shey you sabi that guy
Oya move no Dey cap
You sha don know your type
Mon bo mo dem bo
Iya wan make dem talk
Oluwa send that your blessing
Make I work make I paid double double
Oluwa send that your blessing
I Dey work I Dey pray
Ano losses guide
Oluwa send that your blessing
Make I work make I pay double double
Oluwa send that your blessing
I Dey work I Dey pray Ano loose guide
Many things Bobo wan do
Pray to God Make I they okay
Hear my sing make you feel okay
Make you feel alright
Because
I wan Jaiye I wan ra ile
Mofe shaye mofe rale
Pickie maye make we fly way
Oluwa send that your blessing
Make I work make I paid double double
Oluwa send that your blessing
I Dey work I Dey pray
Ano losses guide
Oluwa send that your blessing
I wan give
No more pain
No more sorrow
Oluwa send that your blessing
I wan give no more pain no more sorrow