Gbera ft. Skelleberry & Leirbag Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Shey you know the kind of pressure wey head of man wey no dey feed family
Some men don hustle sotee wontii gboo bi ileeeee Galili
Some girl no dey dey pity at all at all awon omo oju ori olarii
Blood dey my eyes but if you come closer na pinpus you go see
Backbiting Mann kami nishan ohh haaa I no dey like abosi
Ola mi ton rewàju oh ehh iwaju loma resi
Eee get as ee dey be For you today My broda ma phor eee go be
Miofo MoGbera
Miokö Mo Denka
Owo timo gba nigbayen sha ni iyawon Tunfe ka
Angel Michael wa loda
Shawon pa pelu ida
Tinba roll dice Mi double six nimada
Where the money dy
Owo timogbe loshen pe
Ah!
Towo fipe many many people no dy call me oh
Many many people no dey call
And my jiggy know say me I no dey dull
And I′m making dollars emi ki emasho
Emi kima sho steady cashing emi ni kimasho
"
Shey you know the kind of pressure wey head of man wey no dey feed family
Back in Orile Tori Owo ni mo shey Sa nle