
God Dey ft. Yovi
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
ALAXEEN Brightness
Hmmmm hmmmm hmmm hmmm
Normally I see nobody
Call me YOVI YOVI OO
Who I wanna tell my story
I see nobody but my self I ye ye
One man fellowship man him self hahaha
Where nobody Dey God dey God dey OO God dey there God dey God dey there where you Dey for me God the dey there where you dey God the dey there Where you dey for me God dey there Naso e dey for you god dey he hehe god dey there hehe god dey there
God dey ooo Haaa God dey there
Make you call am God dey there haaa god dey there get phone and you get sub God dey there cash out cash out small money you go ball out god dey there big bag make you japa god Dey there japa lor Antilanta God Dey there Aboki give me rizlar god dey
calm down calm down calm down fun somebody aiye yi le but aiye ma dun to ba ti ni money calm down calm down calm down fun sanmanri oooo aiye yi le but aiye madun aiye o pe meji ooo hanhan as long you work everyday make you knee down and pray Baba go do you no shege nah person wey work Dey pray I never talk am before but I go Dey talk am again this bad boy no be born again you spoil Person own OO wetin you gain ooo oh Eeee see I never do am before but I go do am again make I do as if I Dey pray I wanna take away my pains oooo haaa
see lyrics >>Similar Songs
More from Alaxeen
Listen to Alaxeen God Dey ft. Yovi MP3 song. God Dey ft. Yovi song from album God Dey is released in 2023. The duration of song is 00:02:19. The song is sung by Alaxeen.
Related Tags: God Dey ft. Yovi, God Dey ft. Yovi song, God Dey ft. Yovi MP3 song, God Dey ft. Yovi MP3, download God Dey ft. Yovi song, God Dey ft. Yovi song, God Dey God Dey ft. Yovi song, God Dey ft. Yovi song by Alaxeen, God Dey ft. Yovi song download, download God Dey ft. Yovi MP3 song