Lie Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Bami gbe o bamigbe
Toba ma bami gbe
If you wan leave make you leave me alone
If lie dy grow from the land na ur house e go dy
(Na your house e go dy)
You told me that you love me baby
you later push me away (You later push me away)
Yeee ye ha
I really love you but the love fade
I was in my sense before you got me craze
I really wanna leave ojo tipe
Otipe yee ye ha
I gave u my heart peko bami se
U throw am away
Ki lo ba yen de
I really wanna leave ojo ti pe
Otipe yee ye
I wan make u know say u dy lie o
Please leave me all alone, i wan dy my own
My heart beat for you everytime o
Bb you dy lie bb you dy lie
Layiwola
Bb you dy lie
Please leave me all alone, i wan dy my own
My heart beat for you everytime o
Bb you dy lie bb you dy lie
Layiwola
When we met u gimme heart attack
Bb you cause masscare
U be bahuballi i be your katapa
(Katapaa)
U shattered my heart like lekki massacre
girl u be dangbana
I no dy 4 u i no be machala
(Machala)
Bb leave me maje karira
I be the first born babe ma pami fa
Leave me alone you no fit burst my liver
Yee haa
Oso mi d'onigbo biti Wiz khalifa
I no dy feel myself babe ma pami fa
Leave me alone you no fit burst my liver
Yee ye
I wan make u know say u dy lie o
Please leave me all alone, i wan dy my own
My heart beat for you everytime o
Bb you dy lie bb you dy lie
Layiwola
Bb you dy lie
Please leave me all alone, i wan dy my own
My heart beat for you everytime o
Bb you dy lie bb you dy lie
Layiwola
Osomi donigbo biti Wiz khalifa
I no dy feel myself bb ma pami fa
Leave me alone you no fit burst my liver