![Lie](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/12/14efb07bb9ef49e5b296ee500b1dca5b_464_464.jpg)
Lie Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Bami gbe o bamigbe
Toba ma bami gbe
If you wan leave make you leave me alone
If lie dey grow from the land na ur house e go dey (Na your eyes e go dey)
You told me that you love me baby
You later push me away (you later push me away)
I really love you but the love fade
I was in my sense before you got me craze
I really wanna leave ojo tipe
Otipe
Yee ye
I gave u my heart peko bami se
U throw am away
Ki lo ba yen de
I really wanna leave ojo ti pe
Otipe
Yeah yeah
I wan make u know say u dey lie o
Please leave me all alone, i wan dy my own
My heart beat for you everytime o
Baby you dey lie baby you dey lie
Layiwola
Baby you dey lie
Please leave me all alone, i wan dy my own
My heart beat for you everytime o
Baby you dey lie baby you dey lie
Layiwola
When we met u gimme heart attack
Baby you cause masscare
U be bahuballi i be your katapa (Katapaa)
Yeah yeah
U shattered my heart like lekki massacre
Girl u be dagbana
I no dey for u i no be machala (Machala)
Baby leave me maje karira
I be the first born babe ma pami fa
Leave me alone you no fit burst my liver
Oso mi d'onigbo biti Wiz khalifa
I no dy feel myself babe ma pami fa
Leave me alone you no fit burst my liver
Yeah yeah
I wan make u know say u dey lie o
Please leave me all alone, i wan dy my own
My heart beat for you everytime o
Baby you dey lie baby you dy lie
Layiwola
Baby you dey lie
Please leave me all alone, i wan dy my own
My heart beat for you everytime o
Baby you dey lie baby you dey lie
Layiwola
Osomi donigbo biti Wiz khalifa
I no dey feel myself bb ma pami fa
Leave me alone you no fit burst my liver