Family ft. Dani Silva Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Perfect
For the streets where we dey
Omo no gada friends
Na only when money dey now, na dey na una dey gada flex
With girls, when I speak the truth onovo vex
17 caskets a night , you forget Momsi Benz wey you promise
Always fly superman, agent of DC comics
Your recent post for IG, your money flow like tap o
3 cuban for your neck, but your mille dey hold lapo
No dey impress us, rain wey beat us
Today, tomorrow, fit wash our lexus
When we small, we no believe say life go stress us
Bet us, no be over 1.0
Weather for two, belle show e go over one
Learn to survive, and also make your family your sole prime
Make dem dey find, before your last ride
Now you don dey cry, dem be dey text you for house
But you no reply, cause you dey live wide, you dey flex life
Cause when everybody leaves, shey na family go dey
She dem no go disappoint
You got to put your mind on point
Cause when everybody leaves, shey na family go dey
Shey dem no go disappoint
You got to put your mind on point
Nkechi bill you 50k, you deliver
Anita need 10k, urgent you deliver
Your post everywhere, your money flow like river
And your mille dey one side, dey cry say you don leave her
Who don too tay for toilet, dey forget say shit dey smell
That punna wey dey sweet, you no forget say e dey smell
You for change bros, this is not really cool
This life is very short, like the height of Kirikou
The hustle na for popsy, and na for mille too
Different excuses everyday, and it got no meaning too
Enjoy na your time, but why your battery low
Outside fit be paradise brah, no place like home
This matter no dey sweet but, e dey make my heart budge
God nor be lawyer, na all of us he go judge
Life have different colors, something like a camo (camouflage)
The truth is bitter, no be for who dey drink alomo (alomo bitters)
Cause when everybody leaves, shey na family go dey
She dem no go disappoint
You got to put your mind on point
Cause when everybody leaves, shey na family go dey
She dem no go disappoint
You got to put your mind on point