
INDD ft. Dani Silva Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
When man fall down and no cash for hand When man suffer they know they there
When I dey puff my loud dey go through trauma And my pocket cast dem know dey there
Now dem dey shock as dey see me dey shine All dem bad people dem dey ask God why oh why
It takes grace to survive But all thanks to my God
Now I done G'dop, I no fi talk Nothing dey sub, drink water, drop cup
I done dey meet up, I got my knees up I no fi beg you for waitin I wan chop
Who get money pass me no concern me As far as I get my daily bread to eat
I dey try for myself, I dey stand on two feet
Who dey plan bad for me, e go end for six feet
I no dey dread, As my eyes,Dey red I carry my hustle for head
To get this money, I no get who I must offend
People dey pretend, they fake to care But dem no send
So use your sense, na only you Dey for yourself
Life is a mystery, people are wicked Depression is a bitch, Fvcking with my mindset
I no fit pretend, only rice for the weekend Poverty and bacteria wey no come from insects
I begin lose faith, I no corrupt your girlfriend the faith wey I dey talk about don they hustle for deepend
Money is relevant, I put hustle for head o God bless my head o, this money I must get
I've been working 24/7 ye Hard work, nor dey pay again
Fucked up generation, we nor dey count on grace again
I'm mixing substance, taking pills Blunt for the system, now my brain is pissed
Na money be man, make I explain I'm for Pidgin
Your favourite celeb, na my guy bolo (Knack) for kitchen
Check my IG, request messages na shema full there, I no get time for wack gist
Now I done G'dop, I no fi talk Nothing dey sub, drink water, drop cup
I don dey meet up, I got my knees up I no fit beg for waitn I wan chop
Who get money pass me, not concern me As far as I get, my daily bread to eat
I dey try for myself, I dey stand on two feet Who dey plan bad for me, e go end for six feet
I no dey dread, As my eyes dey red I carry my hustle for head
To get this money, I no get who I must offend
People dey pretend, they fake to care but dem no send
So use your sense, na only you dey for yourself
Na only you dey for yourself
Na only you dey for yourself