
Hustle N' Flow Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Action...
let me skip the introduction
I no too normal due to some medical Reaction
Some of them dey call am drug addiction
And if you go dey brag for my front na Gunshot
Ijaya...
I dey move like don
I dey hustle everyday and I dey on form
Give dem lamba
drop like bomb
Then I go let you know where I dey come from
You can never make money
If you Sit down for one corner and you dey do nothing
And according to my case study
Man gatz no rush
ole gbinor ni
And if you can't do nothing
My guy don't you disturb me
Don't act like you know me
Me sef dey pass through many things
You can never make money
If you Sit down for one corner and you dey do nothing
And according to my case study
Man gatz no rush
ole gbinor ni
And if you can't do nothing
My guy don't you disturb me
Don't act like you know me
Me sef dey pass through many things
Sheshhhh....
update
Broke up with this babe like I'm living in a bondage
My aza don dey smile for like 2 days
Then I got a call and I pick am on a good day
Hey kaskid I will soon be coming
Hello baby are you there?
Ahn you're not talking
That's how you'll just be doing
The small thing I asked now gan
Omo you can't do it
She said she no like the shape of Benz
She no like the logo
So make I buy her helicopter
Wa shawty mi ole Payan fun eh
Awon billing yi ti poju
Mummy mi gan ogbodo gbon ta
Action...
according to some statistics
I reason many things then did my calculations
Before 30 I will build a Mansion
Make God come bless me Koma pads he Imagination
You dey workhard man buh you still poor
Bro no evidence you can't beat those allegations
I dey always Kush
Ino dey drink liquor
Cause I gatz reason my life
plan am so Ino go poor
You can never make money
If you Sit down for one corner and you dey do nothing
And according to my case study
Man gatz no rush
ole gbinor ni
And if you can't do nothing
My guy don't you disturb me
Don't act like you know me
Me sef dey pass through many things
You can never make money
If you Sit down for one corner and you dey do nothing
And according to my case study
Man gatz no rush
ole gbinor ni
And if you can't do nothing
My guy don't you disturb me
Don't act like you know me
Me sef dey pass through many things