
Who Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Who oh who
Ta lofe dami duro
Now dat I’m getting my money
Won Fe bami jor
Who oh who
Ta lofe dami duro
Now dat I’m getting my money
Won Fe bami jor
Oro por gan timo fe sor
But time no dey I’ll tell you just one
Shey efe gbo nkan timo fe sor ?
Just hear this story and drop your opinion
By this time yesterday evening i was probably thinking
Shey this babe go come over abi make i call dunsin
And if I call dunsin
She ft meet us make she cause scene
I don dey text her since
She dey tell me we go soon see
I sent t-fare in the morning
You dey come for evening
She want to sleep over
Me I don know already
The last time she do am
Omo she just dey bill me
She don sabi my weak point
Omo ase she wan kill me
No kuku come again
Gbogbo scope eh ni moti jasi
Anytime wey we dey do
Audra eh nipe kin dasi
Osha fe bami nowo
Mehn this shit is just crazy
And I no ft drop her too
Just because of dat yansh
Eh eh eh eh.....
The yansh bad nor
Who oh who
Ta lofe dami duro
Now dat I’m getting my money
Won Fe bami jor
Who oh who
Ta lofe dami duro
Now dat I’m getting my money
Won Fe bami jor
Oro por gan timo fe sor
But time no dey I’ll tell you just one
Shey efe gbo nkan timo fe sor ?
Just hear this story and drop your opinion