Make Belle Tear (Speed up) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Malle Malle Malle abeg the rice never reach me o
Na me be the dj for here o abeg abeg i no want wahala o make the rice reach me
Ah ah malle malle this thing you don dey pass me naw you don you don
Na toothpick you don dey give me malle malle this thing no good na me be the artist
I don dey smell Chrismas rice
Even party rice
My body don dey shake
My money want to gbese
Gbese
Gbese
Na food way you chop na em be your oh oh oh own
Spend the money
Spend the money eeeh
Na the one way you chop o
Na em be your own oo oh lo
Wo wo wo
Make we jubilate o oh oh
Na the one way you chop o
Na em be your own paulo
Uh uh uh
Spend the money eeehh
Than for food to waste o
Make belle tear oh oh
Oh no no
Wetin we dey use the belle do
Wetin we dey use the belle do
Wetin we dey use the belle do uh
Make belle tear o oh oh
Make belle tear oo
Wetin we dey use the belle do
Wetin we dey use the belle do
Wetin we dey use the belle do uh uh
Two more plate
Two more plate
Abegy give me xtra rice
Add am addam kpomo
Even even azuu
Who order azuu
Madam no be me o oh oh
January no dey funny mumcy
Ah
Na the one way you chop o na em be your own oh lo
Wo wo wo
Make we jubilate o oh oh
Na the one way you chop o na em be your own o paulo
Uh uh uh
Spend the money eeehh
Than for food to waste o
Make belle tear oh oh
Oh no no
Wetin we dey use the belle do
Wetin we dey use the belle do
Wetin we dey use the belle do uh
Make belle tear o oh oh
Make belle tear oo
Wetin we dey use the belle do
Wetin we dey use the belle do
Wetin we dey use the belle do uh uh
Two more plate
Two more plate
Madam i fit get extra XP
Huh
Wetin be XP
Normal Xtra Plate naw
Abeg abeg
Carry your belle comot for here