
Wetin I Never Do (Speedup) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
My Hand e don do plenty things
So tay me dey doubt myself
No be say i no dey work Hard
The result no dey compensate
Plenty things just choke my mind
Watin i never do
Na water i never sell
Na Keke i never do
Na Uber i never do
No be by Hardwork oo yeah
No be by Hardwork oo oo
No be by Hardwork oo yea
Make una dey talk the truth o
(Omni ni
Oma li pajo
Umm ba li pa no ki
Oma li pajo aeh
Eni eni Pa ju
Oma li pajo
Oma li pajo oh o oh
Oma li pa jo ki Jo ki
No be say i no dey work hard
No be say i no dey do my best
Oma li pajo
No be say i no dey work hard
No be say i no dey try my best
Oma li pajo
E no easy for the boys o
E no even easy for the girls o
Which one be say i no dey work hard
Which one be say
Which one be say
I say if na by hard work
Aboki for be boss
I say if na by hard work
Maruwa for be boss
Omo if na by that one
I for don be Landlord
I for don be Big Boy
Watin i never do
Na garri i never drink
Na bread i never sell
Abi na Bouncer work i never do
I never do
No be by Hardwork oo yeah
No be by Hardwork o oo
No be by Hardwork oo yea
Make una dey talk the truth o
(Omni ni
Oma li pajo
Umm ba li pa no ki
Oma li pajo aeh
Eni eni Pa ju
Oma li pajo
Oma li pajo oh o oh
Oma li pa jo ki Jo ki
Oma li pajo
Which one be Grace
Which one be hardwork
Oma li pajo