Naija Craze Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2023
Lyrics
Are y'all ready for this
Ari mo
Gun shot don shot
Don't ring my phone for love egbon
E nor be by force
Sey make you dey, how you dey, how you dey on God
Just hide your face
Just hide your face
When eyes on you
No let them come back again
The ones wey no show you the way
When you lost now found
All eyes on me
All eyes on me
I'm on my shades
Finna hide my high
Finna hide my high
Or popo on my case
I no fit run o
I no fit fall o
Oh no no no
I no fit run o
Fit run o, run o
Hmmmmmm
Dem nor dey telli person
Dem nor dey telli person
Oh yeh yeh yeh
Sey make you know where you dey
Make you handle your case
No fit craze for another race
Dem nor dey telli person
Dem nor dey telli person
Oh yeh yeh yeh
Oboy na Naija you dey
Dem no gbadu your case
No fit kpai for another man race
I got Sativa
And my roller
Make i dey like dele dele
I know i be sinner
But this a type of place
Wey go bust e your mental
Mess with your brain oh no
If you nor craze
No go, no go
Hmmmmm
All eyes on me
All eyes on me
I'm on my shades
Finna hide my high
Finna hide my high
Or popo on my case
I no fit run o
I no fit fall o
Oh no no no
I no fit run o
Fit run o, run o
Hmmmmmm
Dem nor dey telli person
Dem nor dey telli person
Oh yeh yeh yeh
Sey make you know where you dey
Make you handle your case
No fit craze for another race
Dem nor dey telli person
Dem nor dey telli person
Oh yeh yeh yeh
Oboy na Naija you dey
Dem no gbadu your case
No fit kpai for another man race