How It Goes Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2023
Lyrics
I got a million thoughts in my head
Shawty no send she no wanti suffer
The things i did with charlee For money
We no fit tell
Keep our things on a low
Hmm
Wetin our eyes don see
We just needed money
Dealings wey dey go lowkey
Finna make it out this shit
Fill my head with e problems
Percocets no fit solve them
Dem no wanti my presence
Still i strive
No disturb them
You know how the thing goes
No go deny
No fit deny am
When they say life's fucked up
Can it be mine
The life that i wanted
don dey wait for so long
Nooo
Been doing this my whole life
Tryna please the wrong guys
Oh why
Them no go ever understand
That I'm the good guy
You know the way life goes
You know the way life goes
No no no
Fill my head with e problems
Percocets no fit solve them
Dem no wanti my presence
Still i strive
No disturb them
You know how the thing goes