No Relent ft. Dammy Thunda Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
If you still dey do am ehh
Nigga ma tera mon
Nigga ma tera mon
Moni koma tera mon yeh
If you still dey run am ehh
Nigga ma tera mon
Nigga ma tera mon
Moni koma tera mon ahh
Cause hustle go pay
Money go dey
O tun ma gbe awon omo seregode
Yawa no go dey ehh
Hustle go pay
Money go dey
O tun ma gbe awon omo seregode
Yawa no go dey ehh
You go flex up and down you go run town
Lai lai you no go run down
Unlimited blessing go dey enter
Anywhere wey you enter go scatter
E get why I no dey sleep
I suppose change my name to kerosene
Hmm
And if you no get money ko shut up
To ba lo be to lo power iya sara ni ka sara
And if you like call popo
If dem do transfer to popo
Hmmm body go tell you
Cause popo go shenk you wipe you koboko
Kole re body if never get money
My hustle is my baby
Nack am like am fekomi
Eni ti sapa ba n wa no dey find lover
Dangbana make you find rabber
Toba lowo towo lekki
Loma gbe omo to leyin
Ole jo hip pop rege kotun jo sakara
Balenciaga sori ankara
Olowo na ma npe ni aza man
No dey play eh
Hustle go pay if you no relent
If you no relent ohh
If you no relent eh
Hustle go pay
Money go dey
O tun ma gbe awon omo seregode
Yawa no go dey eh eh
Hustle go pay
Money go dey
O tun ma gbe awon omo seregode
Yawa no go dey eh eh
You go flex up and down you go run town
Lai lai you no go run down
Go dey enter
Anywhere wey you enter go scatter