![Hallelujah](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/05/2a634b471e334345a5d228505e15db9d_464_464.jpg)
Hallelujah Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Sometimes dem they hate me
Sometimes dem chase me ehii
Dem say them no fit to rate me
Everyday them dey underrate me ehii
When enemies wanna hinder me
Baba dey ginger my energy
He stop all the powers and principalities
One time baba shenk my enemies
They block all the ways they
And they hinder me
Won fe ki omo ologo ko shana
They want make i dey roll for one place
When dem play dorime kinma tunle shana
But iko okin ko omo ejo lona o
Ki ona okun to di abere mi malo na
They did all their best and worst o
But at the end i give god the glory o
Halley hallelujah oh
Oluwa segun funmi
Halley hallelujah oh
Baba gbemi leke ehii
Halley hallelujah oh
Oluwa segun funmi
Halley hallelujah oh
Baba gbemi leke
Halley hallelujah oh
Oluwa segun funmi
Halley hallelujah oh
Baba gbemi leke ehii
Halley hallelujah oh
Oluwa segun funmi
Halley hallelujah oh
Baba gbemi leke
No friends anymore for this life o
Won mani ko wa jeun won a tun mu e lowo
Nobody to trust for this life oh
Awon na ma pe ole won a tun ma pe popo
So they think they can pause my game oh
But nkan ti won ro koni won ba
They think i go fall for their devil
But jehovah is my comforter
They keep chasing and i keep praying
Baba don bless my way and i keep going
Steady grinding on a low key
Omo ope ngbe owo lo but dem no see
Back then when am broke nobody knows me
They trynna pull me down moni ironi
Self motivation nobody to ginger me
Baba double my blessing kotun fi jara si
Bhodex bliss lomo yen ye yeiii
Halley hallelujah oh
Oluwa segun funmi
Halley hallelujah oh
Baba gbemi leke ehii
Halley hallelujah oh
Oluwa segun funmi
Halley hallelujah oh
Baba gbemi leke eh
Halley hallelujah oh
Oluwa segun funmi
Halley hallelujah oh
Baba gbemi leke eh
Sometimes them they hate me
Sometimes chase me ehii
Them say them no fit to rate me
Everyday them dey underrate me ehii
When enemies wanna hinder me
Baba dey ginger my energy
He stop all the power and principalities
One time baba shenk my enemies
They block all the ways
And they hinder me
Wonfe ki omo ologo ko shana
They want make i dey roll for one place
When dem play dorime kinma tunle shana
But iko okin ko omo ejo lona o
Ki ona okun to di abere mi malo na
They did all their best and worst o
But at the end i give god the glory o
Halley hallelujah oh
Oluwa segun funmi
Halley hallelujah oh
Baba gbemi leke ehii
Halley hallelujah oh
Oluwa segun funmi
Halley hallelujah oh
Baba gbemi leke eh