
Whoa Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Baby jowo bamisoro
You can call me bolo
I just want to be your bobo
Be your bobo
When I wake up early momo
Na you I dey first call
I just want you for my koro
Baby make you concur
Cos oleku
Tell me wetin I no do for you
Do for you
Girl you charge my battery full ye
You want alert
I'm giving you times 2
Oh no
When I see your figure 8
I dey appreciate
And I dey thank God for the things wey e create
When I see your figure 8
I dey appreciate
And I dey thank God for the things wey e create
Girl you gat me screaming whoa
Whoa whoa whoa
Gat me screaming whoa
Whoa
Gat me screaming whoa
Whoa yeah
And I dey thank God for the things wey e create
Girl you gat me screaming
Whoa whoa whoa whoa whoa whoa
Gat me screaming
Whoa whoa whoa whoa whoa whoa
Gat me screaming
Whoa whoa yeah
And I dey thank God for the things way e create
And I can put your body in a lambo
Oh my eminado
Shawty say you don't know
We could fuck in my condo oh no no
See the things you do
Girl you dey kill person
Omo you dey kill person
Cos when I see your figure 8
I dey appreciate
And I dey thank God for the things wey e create
When I see your figure 8
I dey appreciate
And I dey thank God for the things wey e create
Gurl you gat me screaming whoa
Whoa whoa whoa
Gat me screaming whoa
Whoa
Gat me screaming whoa
Whoa yeah
And I dey thank God for the things wey e create
Girl you gat me screaming
Whoa whoa whoa whoa whoa whoa
Gat me screaming
Whoa whoa whoa whoa whoa whoa
Gat me screaming
Whoa whoa yeah
And I dey thank God for the things way e create
You gat me screaming whoa
Thank God for the things way e create