
God Abeg Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Said it been a long time cumin
Buh my cum no dey give me a son
And it been a long time working
Yea my work no dey yield result
Buh I no go stop
Emi fo ooo
Badman heading to the top
Say dem want me down
And dey want me to suffer
Buh man no go fit be God
So when I lose
Ama dice it again
And one day
Double six I go play
All that I lost in the game
One day ama surely regain
Oh jah
Jah make u send down fire
Oh like the days of Elijah
Make dem enemies scatter
Enemies scatter
Oh jah
Jah make u send down fire
Oh like the days of Elijah
Make dem enemies scatter
Enemies scatter
God abeg oh
Please don't put me to shame
God abeg oh
Make man no go work in vain
God abeg oh
Please don't put me to shame
God abeg oh
God abeg
And it's not over until it's over
Dey cannot see me sober
Yo I get jehovah for real
Oh no
Dey want to put me back for the gutter
Why u hating oh brother
When u suppose deliver for real
So when I lose
Ama dice it again
And one day
Double six I go play
All that I lost in the game
One day ama surely regain
Oh jah
Jah make u send down fire
Oh like the days of Elijah
Make dem enemies scatter
Enemies scatter
Oh jah
Jah make u send down fire
Oh like the days of Elijah
Make dem enemies scatter
Enemies scatter
God abeg oh
Please don't put me to shame
God abeg oh
Make man no go work in vain
God abeg oh
Please don't put me to shame
God abeg oh
God abeg