![Trip's Attention ft. Milan](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/24/f73aa03fbd4d47148e81d2a0934b8731_464_464.jpg)
Trip's Attention ft. Milan Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Loud? Loud Is good
Canadian loud is good
If you see one tiny that is okay
Once in a while everyday
Like early in the morning
Original Original Soundboy yeah
Hmmm Milan oh yeah yeah
This is a letter to my claro
If i no see you i fit cry oo
Personal person to my shayo
My green leaf wey dey bang oo
Shebi na my igbo i dey sha
Minding my business
Colorado no dey lie
You dey see 2k for my aza
But i see 2 milli for the bag
Shebi na you say make i fly
Molling my airplane i dey prepare for my flight
Give me one reason to be sad working for the bag
Mary jane dey make me smile oh oh
Person wey dey smoke no dey sad
And then person wey don die no dey light
Na you reason say dem dey sad
If you dey the trips you go know say dem dey smile ahhh
On attention
I dey Arizona fight my demon ahhh
If you go dey wish me bad
Eni to ba danwo ko ni ji mo
Ji mo oh oh
On attention
I dey Arizona fight my demons ahh
If you go dey wish me bad
Eni to ba danwo ko ni ji mo
Ji mo oh oh
Omo mo ti ri
Many mio le shaye
Fighting in my dreams
We dey battle everyday
Oju mi tiri
Many many many things
People show me shege
I've been tripping on my feet
See me in my corner
I've been going on trips
Plenty for my mind wey me head dey think
Sare call me dealer make he sare give me liver
Sise gbowo oh my brother music be my pain killer ah
Sare gbowo my nigga
Ye ma bolo my jigga
Smoke weed no cigar
Shora fun awon gold digger
Where me i dey come from boys no dey smile
Only bout the money make you call my line
Make i buzz my nigga make he call my dealer
Smoke up drink wine mary jane for my dinner
No dey call us broke nigga
Your networth na for knicker
Sukuratu ja bata
Shout out si awon big stoner
On attention
I dey Arizona fight my demon ahhh
If you go dey wish me bad
Eni to ba danwo ko ni ji mo
Ji mo oh oh
On attention
I dey Arizona fight my demons ahh
If you go dey wish me bad
Eni to ba danwo ko ni ji mo
Ji mo oh oh
On attention
I dey Arizona fight my demons ahhh
If you go dey wish me bad
Eni to ba danwo ko ni ji mo
Ji mo oh oh
On attention
I dey Arizona fight my demons ahh
If you go dey wish me bad
Eni to ba danwo ko ni ji mo
Ji mo oh oh