QUITTER NEVER WIN Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Life is gonna hit you from all angles, so it's left on you as a man to stand up for
Yourself and say no
Uh yeah yeah yah yah yah oh oh
Original originalsoundboy yeah
Adiye ti koku sima je agbado na why I dey work everyday for the rabba, oh
If e no set today, e go set tomorrow, me and you brother we no get counter, oh
Adiye ti koku sima je agbado na why dey I work everyday for the rabba, oh
If e no set today, e go set tomorrow, me and you brother we no get counter, oh
Dem say na by turn dem give me ladder won fe kin jabo
Loju wo bi kin fawon labo, wofekotan bikin fori sanpon, oh
Quitter never win i know
If the road far e near person house oo
I don japa, I don't wanna go back ooo
Poverty no good me wan tell am bye bye ooo
I've been striving for the rabba,otito ki ye mafi breakfast je dinner
Oh no
Me sef wanna turn to winner
After being a winner
I still wanna turn to giver oh oh
Quitter never win i know
If the road far e near person house oo
I don japa, I don't wanna go back ooo
Poverty no good me wan tell am bye bye ooo
Ahhhh ahhh ahhh aye ye ye ye ye ye ye ye oh hu oh oh oh
Aye ye ye ye ye ye ye ahhh
Adiye ti koku sima je agbado na why I dey work everyday for the rabba, oh
If e no set today, e go set tomorrow, me and you brother we no get counter, oh
Adiye ti koku sima je agbado na why I dey work everyday for the rabba, oh
If e no set today, e go set tomorrow, me and you brother we no get counter, oh
I get one God and plenty problem, I don pray I don fast, I believe he go solve them, oh no
Won fe je kin peme dem no wan make i move won fe je kin pembe i know
Adiye ti koku sima je agbado if shawarma no dey manage eba oo
Omoke kere sima dagba ooo yeah, manage eba oo
Oh lord I pray, make you let the hustle pay omo ope ,mi fe ra ile
Make you let the rabba dey, nah you me i wan dey face, oh yeah
Oh lord I pray, make you let the hustle pay omo ope ,mi fe ra ile
Make you let the rabba day, nah you me i wan dey face, oh yeah