Soul Eaters ft. Sena Dagadu Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Some people dey den go come your life den sork your soul
Dem be very cool dem be very chill you nogo know
You for dey g before you realize you go be slow
Wo vana ab3 family and friends you no go know
Soul eaters
Soul eaters
Soul eaters
Nyam nyam nyam nyam nyam nyam nyam
Soul eaters
As den born you your eye get
You want be pilot fly jet
See the world with no high debt
Make your old g in eye get
Bebyaa y3 shi bro you go sweat
Now your shirt all start dey wet
You fly sef you dey regret
Cos tax dey eat your bread
All the jobs wey you try get
Nodey source so you start bet
If you chop den your eye get
All the boys dem I guess
Now we dey chop make you no vex
We go invest then we go invest
My soul still dey in check
Wona soul still dey in check
Some people dey den go come your life den sork your soul
Dem be very cool dem be very chill you nogo know
You for dey g before you realize you go be slow
Wo vana ab3 family and friends you nogo know
Soul eaters
Nyam nyam nyam nyam nyam nyam nyam
Soul eaters
Nyam nyam nyam nyam nyam nyam nyam
Soul eaters
Nyam nyam nyam nyam nyam nyam nyam
Soul eaters
Nyam nyam nyam nyam nyam nyam nyam
Some motherfuckers just can't get enough
Won't stop taking every small thing you have
They no get substance of themma own
They go suck you dry, down to the bone
Bro, I tell you, they no go leave you alone
They go take your chop money and built a home
Home self small, they go built a fucking palace
Built of greed, envy and a lot of malice
So I dey here, puffing on my chalice, checking out the chales, eyes on my wallet
Building up a dream but I no dey talk about it
Coz i know say enemies often dey like they be paddies
Eyes dey my back, eyes dey my front
Lies no go fit get past my fort
Coz I dey guard, and I work hard
And lie low till the time come to throw bars
Then I'm a crowbar, I fit open gate, I fit pick nails, and I fit beat snakes
Ain't nobody gotta talk to me about the stakes
Yeah I make mistakes, but i can tell a fake
and I won't let a snake fake walk away
Oh he better pray, coz ima throw shade
I might go ahead, and go all the way
And though I no vex, I just might hex
And I be number 9 chale so take a guess, or take a risk
Vampires
Nyam nyam nyam nyam nyam nyam nyam
I like them sweet and young and fresh from broken homes
Nyam nyam nyam nyam nyam nyam nyam
Feed them some cash and watch them scramble for some loans
Mevado gime space
All this place be my space
I go dey sork dem for days
Den go dey chase me for days
I go make sure of it
If your god give you grace
Dat wan sef nogo sauce
Ebi me wey go plot
Ebi me wey go sauce
Ebi me wey go make things happen
Soul eaters
Nyam nyam nyam nyam nyam nyam nyam
Soul eaters
Nyam nyam nyam nyam nyam nyam nyam
Soul eaters
Nyam nyam nyam nyam nyam nyam nyam
Soul eaters
Nyam nyam nyam nyam nyam nyam nyam