House Portay Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
House Portay - Worlasi
...
You make I dey ask if lorlor dey
Anodey see you sef for days
No text no hi sef for 4 days
But you dey IG soso portays
Woha paa Korshi gbordzidi tor
Woha ne drã see nedrã ntor
Me me drã ne me kpa
Ne me saa ne me kpa nami ah saa
Mikie fa vor me a tap top bad
I feel like you don't give a damn
Cos you give all of them
Attention but I want you too
So now ago give all of them
Ago give all of them
Attention cos they want me too
But any time wey I step out
Ano fit stand any portay oh
You know me under under chilling things sor
Antiso anofit complain
So back to the room
Inner chilling sor
Back to the room
Under chilling sor
Inner chilling sor
Ebi house portay
Send location
House portay
Make I send you location
Aget the location
Now call boys
Call girls
Small joy
We dey share
Grab chairs
Grab beers
Say cheers
Born fire born fire guy
Comoting nobi force
Comoting nobi force
If you no get Lu
Den dey house den cool
Boys start dey force
To go chill by force
If you no get Lu
Den dey house den
Send location
Inner chilling sor
Back to the room
Under chilling sor
Inner chilling sor
Ebi house portay
Send location
House portay
Make I send you location
Aget the location
Make I dey ask if Lor Lor dey
Anodey see you sef for days
No text no hi sef for 4 days
But you dey IG so so portays
Woha paa Korshi gbordzidi tor
Wohã ne drã see nedrã ntor
Me me drã ne me kpa
Ne me saa ne me kpa nami ah saa
Mikie fa vor me a tap top bad
I feel like you don't give a damn
Cos you give all of them
Attention but I want you too
So now ago give all of them
Ago give all of them
Attention cos they want me too
But any time wey I step out
Ano fit stand any portay oh
You know me under under chilling things sor
Antiso anofit complain
So back to the room
Inner chilling sor
Back to the room
Under chilling sor
Inner chilling sor
Ebi house portay
Send location
House portay
Make I send you location
Aget the location
Ebi house portay
Send location
House portay
Make I send you location
Aget the location