Tribute to mohbad Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
It's your boy koded
Ahh ahh ahh ahh ahh
Ikunle abiamo uhn
Ikunle abiamo uhn uhn
Ikunle abiamo uhn uhn uhn
Ikunle abiamo uhn uhn uhn uhn
No fugazi , omo no be play
Padi mi malo farawe , e get something's I know fit tolerant
Baba take me far away , so many dreams wey don die on there way , so many probs I know fit explain
So many obstacle wey wan block my way ,I know go fall baba stand by me
Omo logo, loman ni shoro
Make e know hard pass wetin dem fit solve
Make my solution, know go get problem
Cause every man is a walking dead
Omo logo, loman ni shoro
Omo logo, loman ni shoro
Make e know hard pass wetin dem fit solve
Make my solution, know go get problem
Cause every man is a walking dead
Omo logo, loman ni shoro
Oba imole owaale
People wey kill you, GOD see them
Una go reap wetin you, sow
Eni pa imole gan ma nisho
Odoju ala ahn ahn
katorira wa
Odoju ala ahn ah ahn
Katorira wa
Your songs start to dey top charts
When you are no where to be found
So many people just dey chase clout
So many people just dey chase clout
Fake love is not accepted
So many friends, I don unfriend
Kila muwaye , kila mamulo
This life is to yolo , oh
Omo logo, loman ni shoro
Make e know hard pass wetin dem fit solve
Make my solution, know go get problem
Cause every man is a walking dead
Omo logo, loman ni shoro
Omo logo, loman ni shoro
Make e know hard pass wetin dem fit solve
Make my solution, know go get problem
Cause every man is a walking dead
Omo logo, loman ni shoro
Oba imole owaale
People wey kill you, GOD see them
Una go reap wetin you, sow
Eni pa imole gan ma nisho
Odoju ala ahn ahn
katorira wa
Odoju ala ahn ah ahn
Katorira wa