Start to talk Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Start to talk Ile Amon
Turn it up for d boy
It your boy koded
Aye ah ah ah ah
Cause e don tai ahh
Wey I dey compose song
Still I know blow nhor
At least make I dey top 4
Uhh Everything don tire me
Enter school no money for school fees
E pain me nothing man go do
I go still blow cause I sabi compose song
Cause if I start to talk
Ile asu Ile Amon
But me I know phor
Cause this life too small
Baba waiting day sup
When u go pick my call
Uhh asiko nlo nhor
Iwo loni kin ma phor mhor
When I start to dey sing
Awon ore ni talofe gbo
Cause me I get d vibez
I know listen to there advice
Meloni mofeso
Oro ton'so me I know send them
I dey push my hustle
Until I get to the top
Cause if I start to talk
Ile asu Ile Amon
But me I know phor
Cause this life too small
Baba waiting day sup
When you go pick my call
Uhh asiko nlo nhor
Iwo loni kin ma phor mhor
Tin ba ni so miole so tan
Ojutiri otipe ta'tin ba bo
Otipe ta'tin ba bo