Hello Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Keep Moving
Just believe
Don't give up
Hey!! Hello how are you
My darling shuga how are you
I know your struggle bt how are you
Life is not easy but how are you
I know your hustle but how are you
Mana golibe golibe golibe
Uwa bu jeje jeje!!!
Keep moving
Oya golibe golibe golibe
This life na jeje jeje
Do your thing no regret
Uwa na tughari so you must to get
Do your thing nor go hear wetin dey Dey talk uwa na tughari
So you must to gettttttt
Nwa golibe golibe golibe
Odogwu golibe golibe golibe
This life na jeje jeje
Keep moving
golibe golibe golibe
This life na jeje jeje
Hey!! Hello how are you
My darling shuga how are you
I know your struggle bt how are you
Life is not easy but how are you
I know your hustle but how are you
Mana golibe golibe golibe
Uwa bu jeje jeje!!!
Keep moving
Oya golibe golibe golibe
This life na jeje jeje
Na person wey get life na e dey hustle
Money wey you get for pocket na Bundle!!
Nor come let person come put you For bottle
Nobody go help you when you
Dey Struggle
Oh oh ha
Oh oh ha
E go good for you as you dey do for yourself
So how you dey my baby
How you dey my baby
Hellooooo how are you ehhhh baby
Hey!! Hello how are you
My darling shuga how are you
I know your struggle bt how are you
Life is not easy but how are you
I know your hustle but how are you
Mana golibe golibe golibe
Uwa bu jeje jeje!!!
Keep moving
golibe golibe golibe
This life na jeje jeje