Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

I got nowhere to go, I'm already far from home

Because I've been grinding for my money

Oye keti momi , eti momi

Dayan mo padi sabi person , 2/4/7 we steady chasing, steady chasing for my money

You know the drill my people sabi




Nngwanu look my face

I don't joke with my pay

247 always online ajeh

If we nor get business

Nor come dey stress my life abeg

God go bless my way and your way

If we Dey pray

Yu nor Dey stay awake and yu want big bag

Dey play

Anytime Wey me look at the past I see wetin sapa show us

Eyes Dey see Mara na Werey life me I take grow up

I thank God I no dey bustop

Dey fight for paraga and skong

Wu yeee yeeee

Hmm

God no go shame us




I got nowhere to go, I'm already far from home Because I've been grinding for my money

Oye keti momi , eti momi

Dayan mo padi sabi person , 2/4/7 we steady chasing, steady chasing for my money

You know the drill my people sabi




Greener pasture ni mon waaka

Ere owo ni mon saka

Kinase rogun akooba

Shower me your blessing baba

I wan become biggy baller

Kin rale paa si banana

Kudi to kpor tode gara

Kin mawu kin tu magara



Straight outta the gettho mo japa

As omo ogbon

nor wan get business with sapa

Na why I Dey para always

Na shayo fit make yu see my smiling face

I come dey bomb like say tomorrow nor Dey

Working out my ass

Cuz I nor fit fly pesin gate

For this money I'll do anything

To make am for life your eyes go see many things

I Dey tell you my bro no be beans



Hmmm haaaa oooooh haaaa hnmmmm hnmmm hmmmmm oooorr ooorr haaaa haaa

Meaning I will never be poor haahaahaahaa

I will never be poor oooor



I got nowhere to go, I'm already far from home

Because I've been grinding for my money

Oye keti momi , eti momi

Dayan mo padi sabi person , 2/4/7 we steady chasing, steady chasing for my money

You know the drill my people sabi




Greener pasture ni mon waaka

Ere owo ni mon saka

Kimase rogun akooba

Shower me your blessing baba

I wan become biggy baller

Kin rale paa si banana

to kpor tode gara

Kin mawu kin tu magara



Huur huur huur huur Haa Haa Haa

Ola of Lagos is plenty , Haa Haa haahaahaaaaa

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status