Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

I say come make I yaan you how the thing go

Nha me be allen king ooo

I sing song ooo nha me sing feelings song oo


Arayee awaagbo shebi nha me

Wey leave for greener pasture

Carry my load comot for domot

I come to lagos oh


I'm not an intruder

Shugnon ife shaa monwaka

Logbemi dodo amaaka

Nha there my loves start to shatter

My feeling dan dey hunmm

My feelings dan dey haaa

If you give me love

I no go gbeyen saloole

Just give me one love

I go embrace ham hey

If you give me one love

I go embrace ham

I'm ready for you jealole

Forget chindare and bolanle

Cause nha me we go kolobi

Your body, your vibe dey totori my body

You give me this kyn love wey mioriri

This kyn love totori my belly


Nha you wey go colobi my body

Your vibe dey totori my belly

This kyn love wey mioriri

You give me vibe wey mioriri oo

Uye uye uye uye , my baby

My baby bae bae

Kode bewudee kobewudee

She say where I come from

Egba ile, egba ile she say wich area oo

Beremi from car wash de aregebe

If you dey go stop for alogi make you great my

Maama for me , I say I say eroo tonlo si aregbe

Eki maamami oo


Arayee awaagbo shebi nha me

Wey leave for greener pasture

Carry my load comot for domot

I come to lagos oh

I'm not an intruder

shugnon ife shaa monwaka

Logbemi dodo amaaka

Nha there my love start to shatter

My feeling dan dey hunmm

My feelings dan dey haaa

If you give me love

I no go gbeyen saloole

Just give me one love

I go embrace ham hey

If you give me one love

I go embrace ham

Timbafe jaye malo so ebute mete

For Lagos street , eyin brt

After there I fyt go to free man

For original make I go chillas oo

Abeokuta street, mc collum

Molo night, awanye bad oo

Fesemule squalid wan bad oo

Iye iye iye iye , my oriole for olayinka

Insight you people for oja ale

Iye iye iye iye iye

My people my people people yee

For ebute meta ebute meta

Magbomo meta majeaye meta

Iye iye iye iye iye

Allen king lonkiyin

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status