Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

And I wonder what it's like to be chosen

Hey wavy

Oro owo ma lo bami

How I go take care of mami

Coz very soon I be 30

Nd I never buy Aston Martin

Ghetto dreams right

Me I want to faaji

Make I clear you shey otun fe gbo nii

For this shii some people no send me

They just wan bill me

They not friendly

When no money for my aza


Na this things wey dey sup dey make me dey feel

I pray grace I no wan chop disgrace

Nobody show you love when I feel so down

Sucides thought in my head but I no wan die

Nd if I fit sing falsetto like I be wande

Evry other day ma gbe eyin trabaye

Music show me love coz I feel so down

Suicide thought in my head but I no wan die


But me I no foh I get God

Very soon I be long gone

Eni mo ni ko wa so

E ma gbo mi E ma jo lo

E ma jo gan

Mo ti Gboro Ni Gboro oh

Je ka gbowo lo Jaiye lo

Chosen one oh


No one like me see I no fake am

Dey wan steal my shine

Make them no think am

Men Dey If you go check am

so many fakers Is like a movie na

So I try my best to avoid men dem

Men dem

Wey dey switch like Ben 10

Laughing to my face pretending gan

Oh lord protect me from them


Na this things wey dey sup dey make me dey feel

I pray grace I no wan chop disgrace

Nobody show you love when I feel so down

Sucides thought in my head but I no wan die

Nd if I fit sing falsetto like I be wande

Evry other day ma gbe eyin trabaye

Music show me love coz I feel so down

Suicide thought in my head but I no wan die


But me I no foh I get God

Very soon I be long gone

Eni mo ni ko wa so

E ma gbo mi E ma jo lo

E ma jo gan

Mo ti Gboro Ni Gboro oh

Je ka gbowo lo Jaiye lo

Chosen one oh


Happy Birthday Waveboygramm


Heyyo what's popping

Happy birthday brother man

2411 crazy one innit

It's been a long time

We still here riding

Prosperity all the way

Just looking back to what we been through

And where we at

Still work in progress tho

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status