Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Girl you be my antidote

She I cuddle when I catchy cold

Can't do without you're the one I want

Obviously there's no other girl just you

So many choice but nah you I need

You like o2 be the air i breathe

Nothing fit shake our love DUMEBI

(KPALANGA MISEMISIAMOYAN)


Coz Na you be my nigga oh

You dey busty my bololo like die oh

You dey play for my head like a guitar

You dey make me dey want to dey your dey

Oh Girl I go dey your dey

Coz Na you be my nigga oh

You dey busty my bololo like die oh

You dey play for my head like a guitar

You dey make me dey want to dey your dey

Oh Girl I go dey your dey


Oh maami me I like you

Are you down for me

Hold on to me

Coz I want you

I go like wife you ounn

Nobody fine pass you

The way you are

Melanin popping

I dey want you

Me I go like wife you oh


You the only girl I dey see for my radar

Na you be the one wey dey cure my malaria

When you no dey he dey do me likey fever

You the only girl I dey see for my radar

Na you be the one wey dey cure my malaria

When you no dey he dey do me likey fever


If you leave me wetin I go gain

So many shit wey me I go face

Go many pharmacy buy some ibuprofen

But my pain e no Dey fade


When am all alone

I just wanna call your phone

Don't wanna hear that you gone

Without you I can't move on oh


Can't move on

Without you me I can't move on

Even we there's no stopping us

Girl you be my antidote

She I cuddle when I catchy cold

Can't do without you're the one I want

Obviously there's no other girl just you


Oh maami me I like you

Are you down for me

Hold on to me

Coz I want you

I go like wife you ounn

Nobody fine pass you

The way you are

Melanin popping

I dey want you

Me I go like wife you oh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status