NFT(No fit Talk) Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Them be like hey nigga
Tell me tell me what you're waiting for
If you no go get just move your load
Cuz you don dey tay you don dey form
Them be like hey nigga
Tell me tell me why you never blow
Tell me tell me say you don dey slow
E be like say you go com dey go ehh
Omohh if e no be God o
Many things wey don sup o
Omoh i no fit talk oo
Na gobe o na gobe o
Omoh i no fit talk oo
Many thing wey don sup oo
And if e no be God o
Na gobe o na gobe
Gobe gobe oo na gobe o
Gobe gobe o na Gobe o na Gobe
Erima carry back erima no gimme
Erima tell me say na only me dey feel like enemy
She tell me say me i dey for primary
Say the people wey dey follow her
Say dem dey academy ah
My mama hustle for ipaja
My papa turn to vulcanizer
And if i start to dey remember
My brother i go dey cry ah
Omohh if e no be God o
Many things wey don sup o
Omoh i no fit talk oo
Na gobe o na gobe o
Omoh i no fit talk oo
Many thing wey don sup oo
And if e no be God o
Na gobe o na gobe
Gobe gobe oo na gobe o
Gobe gobe o na Gobe o na Gobe
Say i came from a place where nobody knows
Now if i flow dem go start to jo
Say na me dem hear dem no want another
Say my brother make we start to roll
My nigga dont you ever hate on another
You know what i've been through my brother
Those times wey i squat for bariga
Eh eh
Them be like hey nigga
Tell me tell me what you're waiting for
If you no go get just move your load
Cuz you don dey tay you don dey form
Them be like hey nigga
Tell me tell me why you never blow
Tell me tell me say you don dey slow
E be like say you go com dey go ehh
Omohh if e no be God o
Many things wey don sup o
Omoh i no fit talk oo
Na gobe o na gobe o
Omoh i no fit talk oo
Many thing wey don sup oo
And if e no be God o
Na gobe o na gobe