Maradona (Jo jo jo) Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Dona dona o
And another one
Heyyy Theeymills o baby
Shode mo dona dona
I go dey shake my bumper
I no dey send your father
I go just dey do my own now o
Shode ma jo na jo na
Jo jo jo jo jo jo
I go dey go go go
Shode ma jo na jo na
Jo jo jo jo jo jo
I go dey go go go
Anytime i show my green
Fine fine girls wan dey corner me
Many things wey dey ginger me
My body be like say na anointing walai
Dey com dey call me dey text me
Na God dey bless me
Dont be calling me
If you wan see me
O le order me
Dona dona
Wonti gbemi senu wonti gbemi senu biti arizona
And your Girlie girlie want to lami lami biti holy Water
Dem dey call me call me i no answer dem i no mark register
But you can call me later if you getti raba
Logo yen ni design e wonfe define mi
Wonle confirm e wonfe comfirm me
Wonle design e wonfe design me
Shode mo dona dona
Logo yen ni design e wonfe define mi
Wonle confirm e wonfe confirm me
Wonle define e they com dey find me
I no really get anger issues
So if you crying crying i can give you some Tissue
No com dey wish me
Many many bad thing wey you no fit to wish you
Your girl is calling
She saying she miss me she meet burna boy
Now she forget portable
Now she no fit to leave me she say she love me
Shode ma jo na jo na
Jo jo jo jo jo jo
I go dey go go go