![Lose Me ft. Kida Luan & Bano](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/23/c9cb8966c69a4a419f6d2820400bf121_464_464.jpg)
Lose Me ft. Kida Luan & Bano Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Sherry koko want to do me
Me i never want to lose me
No fit let her go
She don go mezebu me
If i let her know wetin dey my mind
Omo she go run
Me i go dey do all the things wey she like
Girl your body make me mesmerize
Obiageli make you come pon my body
Girl your body bad
Your body selense
Girl your body mad
Girl your body palanga
Girl your body whine
Me i can't decide
Me i just wan dey dey dey dey
Make i jonze up
Girl your body bad
Your body selense
Girl your body mad
Girl your body palanga
Girl your body whine
Me i can't decide
Me i just wan dey dey dey dey
Make i jonze up
Ahn Ahn
My sherry koko never want to lose me
Ahn Ahn
Baby tell me say you no go leave oo
Ahn Ahn
My sherry koko never want to lose me
Ahn Ahn
My sherry koko never want to lose
You know your body make me wan confuse
Baby no try to put me for your cruise
You are so loose
Nwayioma
Straight from the onset
Nigga I'm a prospect
Bad bitches everywhere, but I'm where the money at
You fiitu come first but na me be the worlds best
Evidence Dey e clear
Won sherey ni won be
Who wan Dey contest
Blowing trees at the bando
Tryna get my bands up
Gbe AK wole say I tell other artistes hands up
Mo coded ju python
Bygones till I buy gun
Sare summarize eh jeko ribi memorandum
Nothing less than 10 songs if
I'm dropping any album
Too many hot shawties and I pick them at random
Never to be slept on
Y'all ve got no option
In love with your body omo
No be liposuction
Wetin Dey sup gan
Kilosele gangan
Can you make that ass bounce
Bi eni n lu gangan
Shole jo salsa
Sho man je salsa
If I'm gonna hit baby how much make I cash app
Girl your body bad
Your body selense
Girl your body mad
Girl your body palanga
Girl your body whine
Me i can't decide
Me i just wan dey dey dey dey
Make i jonze up
Girl your body bad
Your body selense
Girl your body mad
Girl your body palanga
Girl your body whine
Me i can't decide
Me i just wan dey dey dey dey
Make i jonze up
Ahn Ahn
My sherry koko never want to lose me
Ahn Ahn
Baby tell me say you no go leave oo
Ahn Ahn
My sherry koko never want to lose me
Ahn Ahn