
Ozana ft. DB Rappy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
When I dey make my sound
Nobody dey to hear my sound
When I dey wakabout
Nobody dey to calm me down
Street is so cold oh my brother
Mama say make i no bother
Say Make i no envy my fellow brothers
Nkan to baje Temi na me go get am
Na why I dey take life slowly
Everything I do I do on a low
I face my problems lonely
I count my blessings count on a low
Na why I dey take life slowly
Everything I do I do on a low
I face my problems lonely
I count my blessings count on a low
So I say Ozana ozana
Give glory to baba
Ozana ozana
I give glory to baba
Ozana ozana
I give glory to baba
Ozana ozana
Give glory to baba
Wetin i do wey dem wan dey talk
I never start and they wan fall
Only me felt the pains when e rough
Ogo mi maa tan I go shine like sun
Baba bami gberu mi
I just want to make money
Ibi tegbe mi ntin nawo ki n mase na ra
I just want to spend money
Na why I dey take life slowly
Everything I do I do on a low
I face my problems lonely
I count my blessings count on a low
Na why I dey take life slowly
Everything I do I do on a low
I face my problems lonely
I count my blessings count on a low
So I say Ozana ozana
Give glory to baba
Ozana ozana
I give glory to baba
Ozana ozana
I give glory to baba
Ozana ozana
Give glory to baba