
Ukwu Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Amaka bu kwi ukwn
Shake ukwn
Amaka bu kwi ukwn
Come make we link up see chale
Come from far away
Now away
Can never block my way
Me I no dey fear no man
Steady dey move my lane
Bad belle far away
Say make you far away
Tonight rocking the show
Boys and girls gonna rock in the show
Pull up my guys make we turn up the place
Get some girls wey go light up the place
Bigi baka
Shaky baka bakassi
Whine up your body all night
Bigi baka
Bigi baka bakassi
Wanna hold you tonight
Shake ukwu
Shake ukwu
Maka ni bukwi ukwu
Shake ukwu
Shake ukwu
Amaka bukwi ukwu
Shake ukwu
Shake ukwu
Maka ni bukwi ukwu
Shake ukwu
Shake ukwu
Amaka bukwi ukwu
Make we dance
Make we shake
Make we dance all day and night
Make we dance
Make we shake
Make we dance all day and night
Me I no dey fear no man
Steady dey move my way
Steady dey move my lane
Steady dey move my way
I no fit talk oh Wetin my eye done see
But I give God all the glory
Na him be surest
Shake ukwu
Shake ukwu
Maka ni bukwi ukwu
Shake ukwu
Shake ukwu
Amaka bukwi ukwu
Shake ukwu
Shake ukwu
Maka ni bukwi ukwu
Shake ukwu
Shake ukwu
Amaka bukwi ukwu
Make we shake, make we shake
Amaka bu kwi ukwn
Make we shake, make we shake
Maka ni bu kwi ukwn