![Inside Life](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/07/1ca1b43ba1544c26a7f153b178ebd98a_464_464.jpg)
Inside Life Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
I got many many things to tell you
I got many many things to Yan you
I got many many things to tell you
I got many many things to Yan you
Inside life ooh
Inside life oh oh ooh
Inside life oh
Inside life oh
Inside life ooh
Inside life oh oh ooh
Inside life oh
Inside life oh
Inside life wey we dey
Alot of things dey sup
So many people nor dey show their real face
Bobrisky nor get breast
Inside life
Baba nor be sixty nine
Inside life
Alot of artists dey go free show
Inside life
Some Pastors dey doc their members
Inside life
Covid 19 nah person cashout
Inside life
Motivational speakers done make mistake
Inside life
All the Lekki girls done get nyash
Inside life
Terrorist nah government
Inside life
Brother done sell brother
Inside life
So many marriage no joy
Inside life
If I say make I dey talk wetin dey inside the life
Shey will no go comot for here
I got many many things to tell you
I got many many things to Yan you
I got many many things to tell you
I got many many things to Yan you
Inside life ooh
Inside life oh oh ooh
Inside life oh
Inside life oh
Inside life ooh
Inside life oh oh ooh
Inside life oh
Inside life oh
Listen to Jesus
No matter the speed of a car for TV
It no fit kill who dey watch am
Make you shine your eye
Shine your eye well well
Sit down look nah dog name
My friend make you no laugh who no get oh
Tomorrow he go fit get
Chale You say make I no talk about family
Family nah all we got
You don't wanna talk about family
Family all we got
As I dey work make you guide me
Make I feel among oh
Inside life ooh
Inside life oh oh ooh
Inside life oh
Inside life oh
Inside life ooh
Inside life oh oh ooh
Inside life oh
Inside life oh
Inside life
Inside life
Inside life
Inside life
Inside life