Ambulance & Sirens Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Ahn ahn ahn ahn yeah
Ambulance sirens
When i talk it's Ambulance and Sirens
Put your money where your mouth at
Anything I'm doing man ah keep it standard
When they talk the best answer is silence
When i talk it's ambulance and sirens
Silence
Where your mouth at
Anything I'm doing man ah keep it standard
When they talk the best answer is silence
Ambulance and sirens
Who say this song no go slap o
Boutta pull up on that nigga oo like black panther
No get time to waste i got my money on my mind
No time to waste i got my money on my mind
Nah nah
Your belle no go fit to digest this my kind of beef
Pikin wey no gree him mama sleep him sef no go sleep
Yeah i be way up all night chasing currency e
And nobody fit to talk e nonsense to me
Ahn ahn
you don kill a man so
E get wetin she do me touch my body and my soul oo
Shawty whine am maka i fit to chop am like amala
Shawty wanna whine am
Make me wanna spend my dollar
If i start to pick i no go finish with the bone
Nah why i hardly pay attention when dem do their o o o own
Nah that one concern them
And if i talk nah ambulance and sirens
Put your money where your mouth at
Anything I'm doing man ah keep it standard
When they talk the best answer is silence
When i talk it's ambulance and sirens
Silence
Where your mouth at
Anything I'm doing man ah keep it standard
When they talk the best answer is silence
Ambulance and sirens
No tell me so oo oo
If you really know say no be so oo oo
Somebody light iii me my kpo o oo
This life no choco like milo o oo
Yo
If you cant back it with your pocket
I don't wanna hear you talking
Wanna talk about this class
That's a whole new bigger topic yeah
Like the migos i just walk it like i talk it
Didn't support when i had nothing Why the fuck now that i got it?
Put my money where my mouth at
So i got a pair of grills on yeah
I got bricks up yeah
Got my bills sort
You dey jonze if you ever thought you'd see the g stop
Way i'm Shooting for the stars they say i got machine guns
E go pain me if you dey on zero doings
And you talking plenty plenty
Niggas ain't even as hard it's cap even where their pen is
I dey hot everywhere on some ogbono feli feli
Being broke is late and buried
Wish i never knew her early